Bonaberi.com Publicité
Forum Bonaberi.com
Le Cameroun comme si vous y étiez
FAQFAQ RechercherRechercher Liste des MembresListe des Membres Groupes d'utilisateursGroupes d'utilisateurs S'enregistrerS'enregistrer
ProfilProfil Se connecter pour vérifier ses messages privésSe connecter pour vérifier ses messages privés ConnexionConnexion
Mboutouko go Chakara!

 
Poster un nouveau sujet   Répondre au sujet    Forum Bonaberi.com Index du Forum -> Hommes & Femmes
Voir le sujet précédent :: Voir le sujet suivant  
Auteur Message
Mbindaman



Inscrit le: 12 May 2008
Messages: 11900
Localisation: In translation

MessagePosté le: Sun Dec 13, 2009 3:43 am    Sujet du message: Mboutouko go Chakara! Répondre en citant

Voilà ce que mon cousin que je n'ai pas meet de from me write sur messenger ce matin massa!

Citation:
My People,

How una dey? Na Bamenda I from come o and e don reach time to marry but fear dey catch me and I need advise.
E get this babe wey me with am don dey friend for like Eight years now but she come travel go Italy two years ago and just come back now for make we marry. I get pallies for there wey dey tell me say make I forget Italian Babes becos na Achara dem be, but I love this babe sooooo much. More or less, I dey work for Bank befor I loss my job and since she come na she just dey try for me well well and she promise to carry me go as soon as we marry. I won follow go abroad but my broda say I be Mumu. Which ones and how e go be now? Babe dey work for one Perfumery for Napoli Airport and I dey call am for the place sef. Any suggestion?
Any suggestion?



gars popoh on peut helep ce gars how?
_________________
I'm not going to rape her, I'm going to fuck her...
I've been all over the world, and everywhere I go people tell me about the true Gods. They all think they found the right one. The one true God is what's between a woman's leg...
Revenir en haut de page
Voir le profil de l'utilisateur Envoyer un message privé
afreaka
Bérinaute Vétéran


Inscrit le: 24 Jun 2008
Messages: 5263
Localisation: los angeles, CA

MessagePosté le: Sun Dec 13, 2009 4:38 am    Sujet du message: Répondre en citant

je ne vois pas ou est le problem! Shocked
ton couso est vraiment mumu hein.
tu vas d'abord et puis si tu arrives sur place et que la go est vraiment un nguess tu divorces. c'est tout.
tu es au pays tu es sans emploi, une go que tu aimais mo te propose de t'emmener en mbeng tu tergiverses, tu tergiverses quoi dessus? surtout que lui meme a deja appele a son job.. un idiot comme ca, il ecoute les speculation des joueurs de damiers: ils etaient en italie avec elle? Shocked
rubbish Rolling Eyes Cool
Revenir en haut de page
Voir le profil de l'utilisateur Envoyer un message privé
Mbindaman



Inscrit le: 12 May 2008
Messages: 11900
Localisation: In translation

MessagePosté le: Sun Dec 13, 2009 1:15 pm    Sujet du message: Répondre en citant

Di ma'a na true you di talk. Make me say You no get problem unless you give yasef one.
I told him even if the babe na ovaga and she dey bring money, na dat one matta bo. All dis people with big mouth for here cant give him money take go buy handherchief. You no as we dey run our lives for bini b4 now bro - "make mama sleep with felix or joe so far e bring money com house, na im we dey".
_________________
I'm not going to rape her, I'm going to fuck her...
I've been all over the world, and everywhere I go people tell me about the true Gods. They all think they found the right one. The one true God is what's between a woman's leg...
Revenir en haut de page
Voir le profil de l'utilisateur Envoyer un message privé
Ifunanya
Shabbaeur du lac


Inscrit le: 13 May 2008
Messages: 3887
Localisation: Above the clouds, in my own world.

MessagePosté le: Mon Dec 14, 2009 4:06 pm    Sujet du message: Répondre en citant

Na which kind mboutoukou be dat sef? I beg my friend tell he say make he carry dat babe go coz people go always shidon for they house and tok nonsense. Now e be because na Italia she from come she be ashawo? No be dem wey sabi everything? make this babe tell one of dem say :let's go to italia" and see how dem go rush.
_________________
Third gear....Ayer me dijiste que tu me querias
Revenir en haut de page
Voir le profil de l'utilisateur Envoyer un message privé
Montrer les messages depuis:   
Poster un nouveau sujet   Répondre au sujet    Forum Bonaberi.com Index du Forum -> Hommes & Femmes Toutes les heures sont au format GMT + 2 Heures
Page 1 sur 1

 
Sauter vers:  
Vous ne pouvez pas poster de nouveaux sujets dans ce forum
Vous ne pouvez pas répondre aux sujets dans ce forum
Vous ne pouvez pas éditer vos messages dans ce forum
Vous ne pouvez pas supprimer vos messages dans ce forum
Vous ne pouvez pas voter dans les sondages de ce forum
Accueil  |  Forum  |  Chat  |  Galeries photos © Bonaberi.com 2003. Tous droits de reproduction réservés  |  Crédit Site
Votre publicité ici ?